blog logo
June Program & Operations Health Report
By Willo
Jun 30, 2023

June Program & Operations Health Report

Di Web3 industry don build ontop trust, transparency and accountability between projects, contributors and community members. With dis for mind, EOS Network Foundation dey aim to grow di EOS ecosystem as e dey follow dis values and dey make sure say people for EOS community dey get regular information ontop all di work wey dey happun for background. One key part of dis strategy na di monthly Program & Operations Health Reports.

Carry eye see June report make you sabi all di latest initiatives wey dey happun for EOS ecosystem. Some of di highlights include updates ontop Performance Harness Test Phase 3, updates from OCI, progress for di Hypha DAO initiative, ENF Website Rebuilt developments and more. You go get detailed insights ontop how di EOS ecosystem dey coordinate for di final months of Q2 and how dem dey work to build di future of Web3 ontop di network.

You fit see di latest report below and people wey dey interested to read reports from previous months fit find dem for ENF Github.

Reference - https://eosnetwork.com/blog/june-program-operations-health-report/

Willo

Willo

EOS Nigeria Coordinator

Related Posts