blog logo
We dey celebrate one year of EOS Independence
By Willo
Sep 22, 2023

We dey celebrate one year of EOS Independence

One year wey don waka today, the EOS Community don knack one big milestone with the upgrade wey dem call Antelope Leap 3.1. This hard fork upgrade con chook ground the independence of EOS community from the old codebase wey the person wey bin dey maintain am before bin abandon. Dem con open new chapter, as the network con shift enter Antelope Leap codebase, wey dem dey maintain now with the help of EOS, Telos, UX Network, and WAX.

https://eosnetwork.com/blog/eos-declares-independence-with-consensus-upgrade-to-antelope-leap-3-1/

At di time wen dem upgrade am, di community call dis important occasion "EOS Independence Day," to show di choices wey di network make to waka enta e own destiny. Today na di first anniversary of EOS Independence Day, and to celebrate am, di .gems team dey launch one new giveaway. Dis giveaway still involve di EOS Moment NFTs wey dem release to celebrate di recent 5-year anniversary of di EOS Mainnet.

https://eosnetwork.com/blog/eos-turns-five/

Follow sabi how the giveaway wan be for hia https://eosnetwork.com/blog/celebrating-one-year-of-eos-independence/

Willo

Willo

EOS Nigeria Coordinator

Related Posts